TOPIA
EPISODE 1
It was a cool evening and i was
drinking with my guy called ojoto,we were
discussing about a lot of things and
were laughing like mad people in the market
square,soon a pretty damsel passed infront
of us and i wad lost in her hot,beautiful and
sexy body to the extent i started moping at
her like a morron.i was tempted to talk to
her but i knew not how to approach her.
Ojoto notice my mood…
OJOTO:hey igwe! Igwe!Are u okay?
ME:*i regain myself immediately*
OJOTO:na dat babe wey pass us now,na im
make u forget your self so?
ME:my guy i don dey fall for her but i no get
liver to talk to her oooo.s–t!my guy
help me now..
OJOTO:what do u want me to do?
ME:code her for me nah.
OJOTO:again! Guy i no fit do am.u
don mature enough to toast babe naw..at
dis ur age,u no sabi how to
toast babe….shame on u!
ME:u be my padi naw abeg,do am for me.
OJOTO:wetin i go do na to call am for u but
i no go toast her for u oooo!
ME:guy u wan disgrace me? U knw say
i never try am before. as u say so,no
problem,call am for me naw*ojoto left.
My mind started beating like
MTN transformer.i wz lost in thought abt
wat to tell her.the quantity of sweat that
was gushing out of my body could be used
to make tea…my blood became very hot
dat minute and my body began
to vibrate*wat will i do if dis girl finally land
here? hw will i convince her?
hw wil i go abt it*my brain wz just shaking
as if they were frying pop-corn on
my head*gush! God plz help
me ooooo…………….